Boy Spyce - Folake
- Формат: mp3
- Качество: 188 kbps
- Длина: 02:49
- Размер: 3.9 mb
- Дата релиза: 02 февраль 2023
Слушать Boy Spyce - Folake
Скачать песню Boy Spyce - Folake в mp3 битрейтом 188 kbps, длиною 02:49 и размером 3.9 мб бесплатно
Скачать
Текст
Cinemato
Snap mi fine cinemato
Illuminate
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono
Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
'Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my hеart beat
Parara rara rara rara
Na she make my hеart beat
Parara rara rara rara
Snap mi fine cinemato
Illuminate
Nile, Niger, Senegal, Congo
Scatter my dada, Medulla bololo
I go suck your ponmo
Make you do nono
Folake don pompous
She don dey drive Brabus, so
She no dey talk to us again
She no dey come campus again
Dem say she go do runs
And her hippopo don tamus
And her kinni dey cause virus, ewee
They just dey talk jargons
'Cause na she wey dey make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my heart beat
Parara rara rara rara
Na she make my hеart beat
Parara rara rara rara
Na she make my hеart beat
Parara rara rara rara